Sammyyoung
I Entered a bus from kogi to kwara.
After some mins, i decided to scare d
passengers. So i brought out my fone..
And started faking a call.'' hello oga, i don
dey press dat button since but d bomb
no gree blow. Na d blue one i go press
or d red one? Ok d red one? I go do am
now'' come and see reactions.
Igbo man: (picks his fone to make a call) '' hello
Chuwkudi, run now to
apapa and wait for my container. Its
like i will die today but make sure u
collect my money from chijioke..
Yoruba woman: '' driver wêré,. So u cant stop for
sombody to come down? Oloshi..
I was just laughing inside until d hausa
man sitting close to me said to me.
Hausa man: '' oga abeg dat time wey u
dey make call, where dem say make u
press so dat d bomb go blow? Coz i don
dey press my own sef since and d tin
never blow.
I jumped out of the luxurious through window and
started running.
it was wen i overtake a power bike i realised that i
hav ran past my destination